
So p-square All this "IFUNANYA" way una get for una self una still want "GAME OVER". Have u forgotten that there is "No ONE LIKE YOU" please "BRING It ON" because if u "BREAK IT" now, we fans we go "MISS YOU DIE". Make una forget everything is all about "TEMPTATION", "E No EASY", but make una settle de matter cos "NO TIME", and i hear say una involved "OGA POLICE" in this matter, i want you to be "More THAN A FRIEND", cos is only "YOU AND YOUR BROTHER". Make una settle this matter "PERSONALLY", forget all those "OLEBURUKWU", they only want to "CHOP YOUR MONEY", E get as e dey "DO ME" when i hear say there is "DANGER" between you two. So u want us to tell u "BYE BYE" ,remember we are your Supper Fans, and u guys are "UNLIMITED" and too "I LOVE YOU",please u guys should continue cos i want to dance more "ALINGO", dont let "BEAUTIFUL ONYINYE" stop your "BIZZY BODY", cos we fans we go Put you for "PRAYERS", we are hoping to hear your "Testimony". From your fan Ijika. Source: GershonLevi'sblog.com
Comments